All the girls them like that
Wen I post on me page them write back
You no all the boys them hate that
Ant I still dey pretend am laid back you no Follow me to festac you no Girl you know am taste that you no Everything I do, I be legend
I be like jimmy jatt
Poppin in ma name (carry dey go)
Bottles in ma name (pop moet)
Shopping in ma name (money trowey)
Flexin in ma name (where is caro)
Choppin in ma name (roll the claro)
Choppin in ma name
Orobo get money but
Orobo no sabi to shake body
Lepa no get money but
You no say na lepa sabi Scatter the place
If you wan play me corny
You no say e no go funny
If you dey look me for face
You go see say
I dey look you for face
Shey you feel my p and you dey see
How the thing dey be All ma guys dem gees
And we keep it 100 and ten degrees
Balling is a must
Girls dey ma comin in a rush
Man dem ma fck shii up and leave
And dem ma flying overseas
Look at me and look at you
All ma niggas fresh
There is nothing you can do Do you see, what I see
I cannot explain what I feel inside me Pose for the boss (boss)
Arrange yourself for the boss
Poppin in ma name (carry dey go)
Bottles in ma name (pop moet)
Shopping in ma name (money trowey)
Flexin in ma name (where is caro)
Choppin in ma name (roll the claro)
Choppin in ma name
Orobo get money but
Orobo no sabi to shake body
Lepa no get money but
You no say na lepa sabi Scatter the place

Comments