Jeun soke o; them go dey jeun soke o
All my people them go jeun soke o
Boss man, e go jeun soke o
When the gbedu dey enter body, enter body
All the girl, them go shake their body
Them go shake their body
Oluwa Burna mo Gbona feli; say mo Gbona feli
You no get money, you dey call police
Me I dey laugh you gan ni
Hmmnn; gidigidi gidigidi gidigidi gidigidi
Gidigidi gidigidi gidi
O di woronpoto; ah; yehh yehh yehhh
Them say I dey craze, I no normal
But I dey spray you the money… onyeoma
You suppose to know say me no be newcomer
So my baby, make you no go dull am… no go dull am
When the gbedu dey enter body, enter body
All the girl, them go shake their body
Them go shake their body
Oluwa Burna mo Gbona feli; say mo Gbona feli
You no get money, you dey call police
Me I dey laugh you gan ni
As I dey sing, they feel the pulse
Make all the people jump around
Make you dey listen well because I no fit shout
No joking around;
Listen make I tell you what it’s all about
I no fit tell you as water enter coconut
You sit down inside bus, you say you be boss
Oya look’u look’u taatata
Look’u look’u taatata
See small pikin wey dey para, wey dey gagaga
Ki lo sele papapa?
Oh looku, looku looku looku taatata
Looku looku taatata;
See small pikin wey dey para, wey dey gagaga
Ki lo sele papapa oh?
When the gbedu dey enter body, enter body
All the girl, them go shake their body
Them go shake their body
Oluwa Burna’m Gbona feli
Mo Gbona feli
You no get money, you dey call police
Me I dey laugh you gan ni
Hmmnn; gidigidi gidigidi gidigidi gidigidi
Gidigidi gidigidi gidi
O di woronpoto; ah; yehh yehh yehhh
Gbona feli…

Комментарии