Ay Ay Ay
Da da da
da da da
Da da da
da da da da Ay Ay Ayyyyyyyyyy Ay Good woman no dey easy to find (ah)
Happiness your money cannot buy ooo
But if you find that special woman
So when you find that special woman ooo
Hold am tight
Don’t you ever let her go Hold am tight o Don’t you ever let her go I say good woman no dey easy to find oo (ah)
Happiness your money cannot buy
If you find that special woman
So when you find that special woman ooo
Hold am tight o Don’t you ever let her go Hold am close o Don’t you ever let her go A lot of girls don play me oo And i no go lie
A lot of girls don show me shaggae
But i thank God oo Omo i be surviver
i’m a love surviver
And i don learn lesson
Cause dem
No Show me mercy
Dem been play me like Lionel Messi
Then dem drop me like Steven Keshi
Oh my gosh
What a life ooo
Pretty girls are something else ooo
Oh mama mama
I’m bigger now I’m better
I be first class for the matter
And the money coming in dollar (eh eh eh)
All i need is a good woman
That will make me a better man
Wey go give me a good life
That girl is so natural
I don’t want a copy cat
Such girls are Hooligans
Always want to be recognized
Oh na na na aa Good woman no dey easy to find (ah)
Happiness your money cannot buy ooo
But if you find that special woman
So when you find that special woman ooo
Hold am tight
Don’t you ever let her go Hold am tight o Don’t you ever let her go I say good woman no dey easy to find oo (ah)
Happiness your money cannot buy
If you find that special woman
So when you find that special woman ooo
Hold am tight o Don’t you ever let her go Hold am close o Don’t you ever let her go Her pretty face go old
And
Her pretty shape go change ooo
Biggie nyash go stretch
And
Her biggie boobs go fall oh oh oh
But a good woman
is still a good woman ooo
A good woman
Lie lie she no dey change
She no dey change
She brings you joy,
Success and happiness
She go give confidence
Oh na na na na Good woman no dey easy to find (ah)
Happiness your money cannot buy ooo
But if you find that special woman
So when you find that special woman ooo
Hold am tight
Don’t you ever let her go Hold am tight o Don’t you ever let her go I say good woman no dey easy to find oo (ah)
Happiness your money cannot buy
If you find that special woman
So when you find that special woman ooo
INDOMIX
END

Комментарии